Ghana be some country oo. Boys catch thief wey them put am for Okada top then do convoy give am. As dem dey ride through town dey go all dem dey lash am for the Okada top.

— KALYJAY (@gyaigyimii) July 17, 2023